- 08 март 2024
Просмотров: ( 80 )
When papa God bless me, dem go say na witchy I do wowo
But when I dewy surfer, nobody fit talk piam piam piam
Try to bring you down oloumaje
Try to push you down oloumaje
Try to hit you down oloumaje
Even talk you down oloumaje
Cos person wey papa God don bless
No man nofit bring am down
Akanchawa dey go
Akanchawa dey go
Akanchawa dey go
Akanchawa dey go
Akanchawa dey go
Akanchawa dey go
Akanchawa dey go
Akanchawa dey go
Konidafuwo anybody wey say I nogo make for this life yeah yeah
My life no depend on you na papa God hand edey ehhh
All the favour dey move my direction
Plans of the enemy no go malfunction
I no fi count and record my blessing
Ebi like sey God has gotten my attention
From glory to glory
My life is not a story
Business turn around
Now I no dey worry
What’s inside me
Na e dey protect me
E dey surround me
Comes in colours like the bead
S U C C E S S
No more economy ,this time business
I go down on my knees because my Jesus
No go fail me , na e go deliver us
Konidafuwo anybody wey say I nogo make am for this life yeah yeah
My life no depend on you na papa God hand edey ehhh
Try to bring you down oloumaje
Try to push you down oloumaje
Try to hit you down oloumaje
Even talk you down oloumaje
Dan Hillz - Akanchawa Текст Песни
Текст Песни Akanchawa
Тексты Песен Dan Hillz